Get the song here: [ Ссылка ]
Connect with TeeJayBoy:
Facebook - [ Ссылка ]
Instagram: [ Ссылка ]
Tiktok: [ Ссылка ]
For contact: theotcomedy@gmail.com
Lyrics:
Gbogor
Gbogor
Gbogor (Lybia)
Gbogor
Gbogor
Tripoli
Lybia people ngwanu kanyi jebe
Anybody wey block road go kpai
Your love come dey shake me like mmanya
As una dey dance my song dey party
Cumbatata cumbata
TeeJayBoy equal boyoyo
Libyans going upper-upper
As my song going upper-upper
I come from Naija from Igbo-land but true love now come from them Libyans
Libyans going upper-upper as my song going upper-upper
Gbundede gbundede gbundede gbundede
Gbundede gbundede gbundede gbundede
Gbundede gbundede gbundede gbundede
Gbogor
Gbogor
Run promotion till I turn palliative
I run promotion my account go overdrawn
Smell overdrawn before turn overdrawn
Music self I can't let go
Run promotion (Back to back)
Feel the pain (Like back to back)
Paid bloggers (Back to back)
I felt the pain (Like back to back)
I dey feel you ah
I dey see you ah
In my next life I wanna come from Libya
Heart so clean like dem holy water
Love gasa gasa gasa kata kata kata yaka
Libya
[Chorus]
Libya oh higher oh
Ahhh higher oh
Ewo Libyans going higher oh
Ewo oo higher
Gbogor
Gbogor
[Verse 1]
Been liking monopoly since childhood
Right now nwa-guy dey blow in Tripoli
All the people wey say I no fit make am you see this guy kuku change your life
Original hitmaker cos you know me you come dey look down on me
(Mugu)
You never see anything
You never jam anything (At all)
You never smell anything
You know nothing
So-ngalaba (So-ngalaba)
Lovely people oh so-ngalaba (So-ngalaba)
So-ngalaba
Nwa-guy now so-ngalaba
Up Libya
[Chorus]
Libya oh higher oh (Thank God man no be God)
Ahhh higher oh (Hope you no dey jealousy-nu as I dey progre?)
Ewo Libyans going higher oh (That's right)
Ewo oo higher
[Verse 2]
Right now my song going Tunisia , Ethiopia, Dubai, Africa on top
This life self hard hard hard but one day the boy go blow like fire
All the people streaming my song TeeJayBoy saying thank you and kudos
DJ's banging my songs in night clubs TeeJayBoy is saying kudos
Gbogor
Gbogor
Gbogor
Gbogor
Gbogor
Macedonia, Saudi I dey see you so
Gbogor
Gbogor
Gbogor
Dropped Shago e blew up like volcano
Checked Youtube it says Libya
Checked Soundcloud it says Libya
Libya
[Chorus]
Libya oh higher oh
Ahhh higher oh
Ewo Libyans going higher oh
Ewo oo higher
[Chorus]
Gbogor
Gbogor
Libya oh higher oh
Ahhh higher oh
Ewo Libyans going higher oh (I could be bad, I can be nice)
Ewo oo higher
END
#TeeJayBoy #GreatLibyans #AfroPop
Ещё видео!