Listen to 'Life': [ Ссылка ]
Follow B Best On:
Twitter & Instagram @bbestofficial
Email: sharpmenrecords@gmail.com
Ela wa o (Eh mama eh mama)
Egba wa o
EJa mo o (eh mama)
B Best Konga Chuddy K
Best Believe
You see this life you gots to use your tongue and count your teeth
And you gots to know the kind people you call your five and six
Most of them will only celebrate you when you’re dead and you cannot breathe
And if dem dey show you love my guy it’s not that deep
Is it because of money Is it because of fame
These people dem too corny These people got no shame
Ain’t it because of jealousy Ain’t it because of hate
These people fake normally My guy no lose your faith
Make you no lose your sensi
I don’t want no gbege I just want drink and shaye
Smoke some loud and jaiye o I don’t want no drama
I don’t need no yawa o I just wan live and enjoy
Travel around the world and flenjo
Soak ourselves in liquor
Let me live my life
Life Life
Make you live your life
Life Life Life Life
Let me live my life
Life Life
Omo make you live your life
Life Life Life Life
Ege mini kkkk kongaga
Free me my guy before I lute my dagger
My eye no dey see enemies
Hennessy energy any Ege nigi baga
From naija ga to birmingham
Togo baga baga para wor telegram
Dege don’t give a damn Wor Instagram
They’re feeling my jam Tell everybody
I don’t want no yawa o Lori le o di gobe
Omo no go let me para o
Normally so di gobe
I don’t want no drama o
I just wan live and enjoy
I just wanna live and enjoy life
Let me live my life
Life Life
Make you live your life
Life Life Life Life
Let me live my life
Life Life
Omo make you live your life
Life Life Life Life
Let me live my life
Life Life
Make you live your life
Life Life Life Life
Let me live my life
Life Life
Omo make you live your life
Life Life Life Life
Tell everybody I no want no yawa o Lori le o di gobe
Omo no go make me para o
Normally so di so di
I no want no yawa o Lori le o di gobe
Omo no go make me para o
Normally so di gobe
Best Believe
Ещё видео!