We present to you emPawa Room, live acoustic vibe sessions with your favourite artists. Watch Joeboy visit the emPawa Room with a rendition of his hit single "Baby"
Stream & Download Beginning Here: [ Ссылка ]
Stream & Download Baby Live Here: [ Ссылка ]
Stream & Download Baby Here: [ Ссылка ]
More from Joeboy
BABY (Official Video): [ Ссылка ]
BABY (Visualizer): [ Ссылка ]
FAAJI ft. Mr Eazi: [ Ссылка ]
FIRE with GuiltyBeatz & King Promise: [ Ссылка ]
FAKOSI: [ Ссылка ]
Connect with Joeboy:
Instagram: [ Ссылка ]...
Twitter: [ Ссылка ]
Facebook: [ Ссылка ]
Soundcloud: [ Ссылка ]
YouTube: [ Ссылка ]..
Lyrics:
What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it’s not enough for you
Shey u fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Verse 2
What you wanna do girl
Where you wan go
‘Cos anywhere you go, girl
I go follow go
Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that’s the reason they be hating on you [Who are those]
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest
Baby shey u dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Joe, Joe Joeboy ‘pon dat!
Credits: Joseph Akinfenwa-Donus & Odera Ezeani
#Joeboy #Baby #Faaji
Watch emPawa 100 Videos Here: [ Ссылка ]
Watch emPawa Africa Exclusives Here [ Ссылка ]
Keep up to date here:
[ Ссылка ]
[ Ссылка ]
[ Ссылка ]
Ещё видео!