Vicoka - Port Harcourt (Lyrics)
port harcourt by vicoka
vicoka port harcourt
port harcourt song
Port harcourt lyrics
Vicoka port harcourt lyrics
Port harcourt vicoka lyrics
[LYRICS]
Life E no easy for port harcourt
Food for the table my mama does
Even as unwatakiri
She go dey Waka from Borokiri to trans-amadi
Just to feed us, Papa sef been leave us
they know us ooh dey cut off
Cut off like scissor ohh
Me i go fit die for my mama,
Cause me I no won cry say my mama lose
Me I go fit kill for my mummy,
Mummy wipe your tears I’m sorry
The person you are looking is a bad boy
But when him mama talk nah attention
Anything you talk nah your concern
All my decision nah for mummy
She been dey walk from trans-amadi
Then moving down to Borokiri
She no go let me hungry
Ooh I love you my mummy
She been dey walk from trans-amadi
Then moving down to Borokiri
She no go let me hungry
Ooh I love you my mummy
Let me tell where the story started from
My daddy left my mummy to Carter for me
The pressure E dey choke me as the only Son
Aboy don dey hustle since a little boy
But I know ooh I know
say Dem won check say I don fall
But I shake uhmm my foot, I stand strong I be worrior
Normally one time for your own
Oluwa Burna legend E ooh
Ajebo the Hustler, we the hustlers they look up to you
Omah Lay one time for your own
Oluwa Burna legend E ooh
Ajebo the Hustler, we the hustlers they look up to you
She been dey walk from trans-amadi
Then moving down to Borokiri
She no go let me hungry
Ooh I love you my mummy~BHIG Lloyd
📩goldenfishent200@gmail.com
Ещё видео!