Wizkid - Kese (Dance)
Stream/Download:
• Follow Me:
[ Ссылка ]
[ Ссылка ]
[ Ссылка ]
..............................................................................
• No copyright infringement intended / Don't reupload
(Lyrics):
[Chorus]
Dance (Gbedu), chale, make we dance (Gbedu)
Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu), let the music e dey play (Gbedu)
Omo, say you go dance (Gbedu), chale, make we dance (Gbedu)
You go dance (Gbedu), you go dance
[Verse 1]
For the vibe, I've been out for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay)
Mm, anytime I dey, whether night or day, I dey on my j's (Yebo)
Even normally, mm, them go dey dance to the gbedu, them go feel high ray
'Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé
Whether night or day, I dey on my j's, I dey on my j's
[Pre-Chorus]
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lese kese
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Shamanya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
[Chorus]
Dance (Gbedu), chale, make we dance (Gbedu)
Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu), let the music e dey play (Gbedu)
Omo, say you go dance (Gbedu), chale (Starboy), make we dance (Gbedu)
You go dance (Gbedu), you go dance
[Verse 2]
So, tell me what you wanna do tonight?
You no the party no go make sense, if we never de there, we make the party come alive
We turn the O2 to O3, má lọ bé si italawa
So baby tell me why you wanna
Shake body make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man I'm wasted and I'm feeling reckless
Na who buy last get lastest
That's why I'm working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So, we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè
[Pre-Chorus]
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lese kese
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Shamanya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lese kese
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Shamanya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
[Chorus]
Dance (Gbedu), chale, make we dance (Gbedu)
Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu), let the music e dey play (Gbedu)
Omo, say you go dance (Gbedu), chale (Starboy), make we dance (Gbedu)
You go dance (Gbedu), you go dance
Tags:
Kese (Dance) Lyrics
Wizkid Kese (Dance)
Kese (Dance) Wizkid
Dance Gbedu chale make we dance Gbedu
Make it dance Oh le-le-le gbedu let the music e dey play Gbedu
Omo say you go dance Gbedu chale make we dance Gbedu
You go dance Gbedu you go dance
Wizkid Kese (Dance) Lyrics
Kese (Dance) Wizkid Lyrics
Kese (Dance)
#Wizkid #KeseDance #Lyrics #NewSong
Contact: dgblyrics@gmail.com
Wizkid - Kese (Dance)
Теги
Kese (Dance) LyricsWizkid Kese (Dance)Kese (Dance) WizkidDance Gbedu chale make we dance GbeduMake it dance Oh le-le-le gbedu let the music e dey play GbeduOmo say you go dance Gbedu chale make we dance GbeduYou go dance Gbedu you go danceWizkid Kese (Dance) LyricsKese (Dance) Wizkid LyricsKese (Dance)kese (dance) lyricswizkid kese (dance)kese (dance) wizkidwizkid kese (dance) lyricskese (dance)Kese (Dance) lyricsWizkid